Ruger - Kristy (Official Lyric Video)

Ruger - Kristy (Official Lyric Video)
Ruger - Kristy (Official Lyric Video)
2023
4m
Afrobeats
Kristy Out Now: https://orcd.co/kristy Produced by Kukbeats Mixed and Mastered by Milla Mix Lyric Video Created by Kayc3z Motions Lyrics: KRISTY LYRICS Tell me where you Dey go Girl I need you here right now where you Dey go hmmmmm High me spirit High me soul Stay in a me yard till sun down hmmm Bum bum sweeter than mirinda Than mirinda Caterpillar big tipper ah ah ah oouuu London diva Buy you visa But you visa Tequila give me ginger oooouuu Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omo he you be take away hmmmm Other girls dem still Dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you Dey hear hmmmm Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omo he you be take away hmmmm Other girls dem still Dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you Dey hear hmmmm I’ll never be done with your love Just know I’ll be here for the long run Come rain come sun I’ll be right here Need me anywhere I’m right there You living rent free in my heart Right here the left side of my chest Baby I pledge my allegiance to you Because your Bum bum sweeter than mirinda Than mirinda Caterpillar big tipper ah ah ah oouuu London diva Buy you visa But you visa Tequila give me ginger oooouuu Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omo he you be take away hmmmm Other girls dem still Dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you Dey hear hmmmm Fresh like bread wey dem do today Omo you no need Mary Kay Omo he you be take away hmmmm Other girls dem still Dey learn Make I give you bottom belle Kristy shey you Dey hear hmmmm
You Might Also Like
Movie★ 6.3Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Movie★ 7.92025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Movie★ 7.5AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Movie★ 7.9Ayra Starr - Hot Body
Movie★ 7.9AFRICAN 2025 PRAISES MIX | AFRICAN SUPER PRAISE 2025 MIX #2025
Movie★ 7.9Throwback R&B Classics 80s 90s - R&B New Songs 2023 - Chris Brown, Ne Yo, Beyoncé, Mariah Carey
Movie★ 7.0Drake Best 10 Songs
Movie★ 7.7P-Square Greatest Hits Full Album 2022 ( P-Square Best Songs Playlist 2022 ) Best Songs Collection
Movie★ 7.9TOP GOSPEL PLAYLIST The American Gospel Music Tasha Cobbs, Cece Winans, Sinach, Donnie McClurkin
Movie★ 7.3NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA
Movie★ 7.5BEST THROWBACK RnB Video Mix 2024 & POP HITS,[RIHANNA,NE ,KERI BRUNO MARS,NELLY, DJ SCRATCHER
Movie★ 7.5