NTheNkiri
Kel-P - Warning! ft. Blaqbonez

Kel-P - Warning! ft. Blaqbonez

Kel-P - Warning! ft. Blaqbonez

MovieHip Hop & Rap
Year

2024

Duration

2m

Genre

Hip Hop & Rap

https://Kel-P.lnk.to/Warning PRE-SAVE Bully Season Vol.2 : Pretty Girls Love Afrobeats - https://kel-p.lnk.to/BS2 SOCIALS Instagram: https://www.instagram.com/kelpvibes/ Twitter: https://x.com/kelpdabully YouTube: https://www.youtube.com/channel/UC6CNqzO_L-M8muCpEPYmFNQ LYRICS Wobe! Sare ko fun won ko salo, emi ni gagan baba won I came I gave them pepper, Mo fun wan wan gba, wan jetan oo Now I dey give them tension oo, emi ni gangan baba wan I came I gave them pepper, mofun wan , wan gba, wan jetan oo I never start them dey talk plenty things for their mouth never finish but water don dey comot for their eyes eh! Sensei me I top them all! DaBully gan gan Wan ko mi je oo As you can see say the price don dey rise! Na my money wey dey ooze anyhow Give them more more, that bi jara oo! Mi o sanra! I no tire oo! Jesu! Show themmm, shey na money or the Benzzz Oba ni ko flexxx, I getti connections Say! Different style, different flow , different potion Different kinda wave it got me caught up in the motion, different girls inna mi yard with no cloths on Oh lolololooo Sare ko fun won ko salo, emi ni gagan baba won I came I gave them pepper, Mo fun wan wan gba, wan jetan oo Now I dey give them tension oo, emi ni gangan baba wan I came I gave them pepper, mofun wan , wan gba, wan jetan oo I been coming You no like to see the ice on my body Them tell em say make I cool down make I suffree But I kill em with the drip, I'm stunning money in the bank, if not we don’t arrive Show up to the p, higher than a kite Looking at her I know say she don’t bite Make me bite my lip like damn she nice Issa vibe when i be up on it My flow make a girl buss it Buss it down like a thotiana Baby gyal me no want drama Me no wan drama I run game in my New Balance Shades from Balenciaga No fit touch me like MC Hammer ko fun won ko salo, emi ni gagan baba won I came I gave them pepper, Mo fun wan wan gba, wan jetan oo Now I dey give them tension oo, emi ni gangan baba wan I came I gave them pepper, mofun wan , wan gba, wan jetan oo

You Might Also Like