Fela Kuti - Beasts of No Nation (Edit)

Fela Kuti - Beasts of No Nation (Edit)
Fela Kuti - Beasts of No Nation (Edit)
2011
16m
Afrobeats
Ah- Let's get now into another, underground spiritual game Just go to help me the answer, go to say, "Aiya-kata"- Oh ya O'feshe-Lu AIYA-KATA *(after each line) O'feshe- g'Ba O'feshe-Woh AIYA-KATA *(after each line) O'feshe-Weng Aiya kata Aiya Koto Aiya Kiti Aiya Kutu O'feshe-Lu AIYA-KATA *(after each line) O'feshe- g'Ba Basket mouth wan start to leak again, oh- BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not) BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re (2x) Basket mouth wan start to leak again, oh- BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH Fela, wetin you go sing about DEM GO WORRY ME... *(after each line) (3x) Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry DEM GO WORRY ME *(After each line) Dey wan to make us sing about prison Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town Dey wan to know about prison life Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town *(repeat stanza) Fela, wetin you go sing about DEM GO WORRY ME Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry The time weh I dey, for prison, I call am "inside world" The time weh I dey outside prison, I call am "outside world" Na craze world, na be outside world CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy) Na be outside- da police-i dey Na be outside- da soldier dey Na be outside- da court dem dey Na be outside- da magistrate dey Na be outside- da judge dem dey Na craze world be dat Na be outside- Buhari dey Na craze man be dat Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- Idia-gbon dey Na craze man be dat- oh Animal in craze-man skin-i Na craze world be dat Na be outside- dem find me guilty Na be outside- dem jail me five years Na be outside-dem judge dey beg ee-o Na craze world be dat, Na craze world be dat Na be outside- dem kill dem students Soweto, Zaria, and Ife Na craze world be dat, ee-oh Na craze world be dat Na be outside- all dis dey happen Na craze world be dat, ee-oh Na craze world b
You Might Also Like
Movie★ 7.9Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Movie★ 7.0BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
Movie★ 7.12025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Movie★ 7.9Asake, Wizkid - MMS (Official Video)
Movie★ 7.0DJ PEREZ - LAHO MIX, Afrobeat & Amapiano Mix 2025, The Fire Assembly #12
Movie★ 7.1Chris Brown - Residuals (Official Video)
Movie★ 7.72025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Movie★ 7.0BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Movie★ 7.4Kizz Daniel - Marhaba (Official Visualizer)
Movie★ 7.2JUDAH - Dunsin Oyekan #dunsinoyekan #praise
Movie★ 7.9Diamond Platnumz x Jason Derulo ft Khalil Harisson & Chley - Komasava Remix (Official Music Video)
Movie★ 7.8