Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Ayra Starr - Rush (Lyrics)
Ayra Starr - Rush (Lyrics)
2023
3m
Afrobeats
Ayra Starr - Rush (Lyrics) ------------★★ ★★------------- ● Thank you for watching my video ● Share this song with your friends: https://youtu.be/TTWGcqYsWTM ● Subscribe to the channel here: rg.link/CrnnF ------------ ★★ ★★ ------------- (Letra): [Intro] Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa [Verse 1] Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dеy rush well well, e bе much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) [Post-Chorus] Pa-pa-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa [Verse 2] Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah) You never touch, you dey form papas (Yeah) Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane You might also like Munch (Feelin’ U) Ice Spice Poland Lil Yachty Heyy Lil Baby [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) [Outro] 'Cause e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling—) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh Tags: Rush Ayra Starr Rush Rush Ayra Starr Ayra Starr Rush Letra Rush Ayra Starr Letra But e dey rush (E dey rush) E dеy rush well well e bе much (E be much) Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch yeah Rush Lyrics #AyraStarr #Rush #Lyrics All the new works shall be published and updated on the weekly basis. Pls.contact tranhoappppp@gmail.com on copyright matter. All copyright infringement is strictly prohibited. ✔tags: #afrobeat #afrobeats #afrobeatmix2023
You Might Also Like
Movie★ 7.9Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Movie★ 7.2Best of Fireboy DML | Fireboy DML Mixtape 2022 | All Fireboy DML 2022
Movie★ 7.8Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
Movie★ 7.4P Square - Taste the Money (Testimony) [Official Video]
Movie★ 7.0Sssoundgawd, Mavo - Aura Salad
Movie★ 7.7Omah Lay - Waist [Official Music Video]
Movie★ 7.8BONGO MIX 2023 - FT JAY MELODY, ALI KIBA, HARMONIZE, ZUCHU, DARASSA, KUSAH BY DJ MULLAZ
Movie★ 7.0Everybody Loves Christmas Song (Official Video) ft Dbanj, Falz and everybody loves Jenifa crew
Movie★ 7.9GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
Movie★ 7.9Akon - Best Songs Collection 2023 - Greatest Hits Songs of All Time - Music Mix Playlist 2023
Movie★ 7.9Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music
Movie★ 7.1