
Zerrydl – Popo (Official Lyrics Video)
2024 · 2m
Synopsis
Say wara wara Wahala Busy One day one day on a Sunday Me and my guys we on a fast lane I dey on polo and white stockings But no money for my Opay Na once I site Police from a distance Young man come down from this car I dey try give my guy signal Offence number one where are your papers Wan claim my right He give me slap Officer what is this all about Try dey explain but he nor give me chance Shut up mr man you are a criminal Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wa sara sara wa sara sara Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wa sara sara wa sara sara Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wa sara sara wa sara sara Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wa sara sara wa sara sara Na once dem Pablo cast that checkpoint Dem dey find loud for my pocket Say officer wait I'm not a smoker How come your eyes are so red But anyways put hands for pocket Drop small thing for the boys Mr Pablo march that Benz Dem find me come my address Say Oh fa la la Selling blowing in my ya ya ya Anything wey sup wa sara sara Popo cast that area area () I move asap asap Men of black colour Use () Scatter my door Took me aside () Dollar () No Rizzla Raw Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wa sara sara wa sara sara Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wa sara sara wa sara sara Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wa sara sara wa sara sara Oh fa la la Popo pull up in my ya ya ya Get the meat wey dem no won understand Anything wey sup wa sara sara wa sara sara #lyrics #zerrydi #popo #official #video
Cast
Zerrydl
Singer
You Might Also Like
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Bnxn, Rema - Fi Kan We Kan (Official Video)
Rema - OZEBA (Lyric Visualizer)
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
Rema - AZAMAN
Rema - OZEBA (Official Music Video)
Best of Johnny Drille Mix 2023 mixed by Dj Lorza
Wizkid, Asake - Jogodo (Official Audio)
AFROBEATS SAD SONGS MIX(WAKANDA FOREVER) - Tems | Burna Boy |Stormzy |Rihanna |Wizkid |Ckay |FireBoy
Best of Olamide Mix 2020 - 2021
Comments
1 Comments