
Ruger - Giveaway featuring Zlatan (Official Lyric Video)
2025 · 3m
Synopsis
Listen to the new album "BlownBoy RU". Out Now! Stream/Download/Buy: https://lnk.to/BlownBoyRu Lyrics: Ibile I’m obsessed I am so in love with myself I dey burst my own brain Still impressing myself You cannot shame the shameless First work on yourself You no righteous reach the girls wey stand Osapa by 12 Locked myself in my stash house and I’m listening to Adele Telling myself Ruger go easy on them If I don kpuff them finish who I wan compete with If I don lock them inside can who dem wan con beef (corned beef) with Money na water And e no get enemy Me and my bros we go make am by any means As it is na mint full my jeans We dey do give away at all at all or anything Who run am Na bros j run everything Wetin be savings Omo we don chop everything As it is na mint full my jeans We dey do give away at all at all or anything I suppose go for xray Cos everyday man I Dey chest billing Owu no go see me And the money no go finish Check my head to my toe Alihamdulai you go see the steeze Diamond on me my neck body don Dey freeze Fine fine girls dem wan give me kiss I no fit stay up all night Make I no collect money like usher All my men Dey para Abi Make I show you my contact Enemies na bastard They later throway salute and shun sir Mo Kala gan Mr joker how much be my money in totalBros J Make I no see nemesis I don Dey collect inside Mercedes Even they do werey in GOD’s premises For days Lati bere genesis Oba collabo ni ko se lomi Ruger gbe won lo pelu melody Money na water And e no get enemy Me and my bros we go make am by any means As it is na mint full my jeans We dey do give away at all at all or anything Who run am Na bros j run everything Wetin be savings Omo we don chop everything As it is na mint full my jeans We dey do give away at all at all or anythin
Cast
Ruger
Singer
You Might Also Like
Avicii, Maroon 5, Selena Gomez, Alan Walker, Miley Cyrus, Ellie Goulding ⛅️ Summer Vibes Deep House
Jay Melody - Jirani {Official Visualizer}
Bien - Sex & Marijuana (Official Music Video) Ft Ms Banks
Vybz Kartel - Ignite The World (Official Music Video)
Rani Rastaciti - Illicit (Official Video)
Ciara, Diamond Platnumz - Low (Official Music Video)
ALEX KASAU KATOMBI-KAWANO(OFFICIAL VIDEO)sms “SKIZA 5804909 to 811
The Twilight Saga: Breaking Dawn - Part 1 • A Thousand Years • Christina Perri
Love songs 2020 wedding songs music no ads
Michael jackson greatest hits da
Okello Max - Taya (Official Lyric Video)
How It’s Done (Kpop Demon Hunters) - HUNTR/X【Cover By LUNALIA】
Comments
1 Comments