![Patoranking - BABYLON [Feat. Victony] (Official Music Video)](https://pbcdnw.aoneroom.com/image/2024/10/21/1e59418040c3202938d894a48d3f0dda.jpg)
Patoranking - BABYLON [Feat. Victony] (Official Music Video)
2023 · 3m
Synopsis
Patoranking & Victony deliver the official music video for "BABYLON" Available worldwide via: FOLLOW PATORANKING: https://www.instagram.com/patoranking... https://twitter.com/patorankingfire https://www.tiktok.com/@officialpatorankingfire https://www.facebook.com/patorankingo... Producer: Phantom Background Vocals: Akintoye Kofoworola, Azali Emeka Guitar: Daramola Abiola LYRICS Babylon Babylon o Babylon Babylon o Yeah yeah (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o (Verse 1) Dem say make I no go enemies dem set trap I waka with leg Like who dey Cele church Normally I no fear My paddy I dey tell you If Corona burst me I no still wear mask Shey you remember when we no fit hold the tears back When we still dey push Iyana School to Festac This my tori you no go fit learn Cos na the kind matter wey go fit to end class (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o (Verse 2) Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Blow that kanaku for your face like Okoro Leader Lion Yes I be idolo Fight and face my fears no ojoro Fire burn Babylon Jésu Man ah move like a stallion Jésu Mi team strong my nuh tag along Jésu World Best ah di champion Vict0ny carry on Them been dey shenk me say I no be member I go reset back if I reason my setback Isi Ebuka, I get big head And I stubborn pass government wey no gree to end SARS (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Me I go run and run until I Stubborn Stubborn Stubborn for Igboro Me I go run and run until I find Heavens Gate o #patoranking #victony #babylon 2023 Amari Musiq LTD
Cast

Patoranking
Singer
You Might Also Like
Movie★ 6.3Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Movie★ 7.92025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Movie★ 7.5AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Movie★ 7.2Kranium - Can't Believe ft. Ty Dolla $ign & WizKid (Dance Video)
Movie★ 7.2Biggest gbolla | Mr macaroni | brainjortter | ogb recent | crazy angel comedy . 2024 comedy
Movie★ 7.5VALENTINE'S CLUB BANGERS SONGS MIX FT BONGO,KENYA ,AFROBEAT DJ MASUMBUKO / RH EXCLUSIVE
Movie★ 7.3🔥BEST OF NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX | AFROBEAT PARTY | AFROBEAT MIX 2021 | DJ PEREZ(Davido,Omah Lay(3)
Movie★ 7.5Sisi maria - OmoAkin ft. Skales & Koker (Official Music Video)
Movie★ 7.8DJ Neptune - Nobody (feat. Joeboy & Mr Eazi) [Lyric Video]
Movie★ 7.7Bob Marley Greatest Hits Reggae Songs 2023 | Bob Marley Full Playlist
Movie★ 7.2AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Movie★ 7.9A DEEP WORSHIP MOMENT WITH MINISTER GUC | Best Praise and Worship Songs | Worship Mixtape
Comments
1 Comments
![Patoranking - BABYLON [Feat. Victony] (Official Music Video)](https://pbcdn.aoneroom.com/image/2024/10/21/6782d16f9814d0b1b8b2a4767eed680a.jpg)