
Joeboy - All For You (Visualizer)
2019 · 2m
Synopsis
Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyLoveAndLightEP LYRICS Yeah yeah yeah yeah She wan Break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me Wey she want she no wanty nobody She wan Break up with her bobo ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody I don’t feel like I deserve your love oh baby e no Dey be like sey I deserve your love oh mama I don’t feel like I deserve your love oh baby It don’t feel like I deserve your love oh mama ‘Cause am all for you Make you no fear don’t you bother Elele Girl I’m all for you make you no fear ko se normal I can be that somebody Somebody If you need this somebody Baby you can call on me I can be your company eh Somebody, somebody If you need this somebody I can be your company Baby you can call on me (yeah) She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody She wan break up with her bobo cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody (yeah yeah yeah yeah) I don’t feel like I deserve your love oh baby E no dey be like sey I deserve your love oh mama I no dey feel like sey I deserve your love oh baby It don’t feel like I deserve your love oh mama ‘Cause am all for you Make you no fear don’t you bother Elele Girl I’m all for you make you no fear ko se normal She wan, break up with her boyfriend ‘cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody Joeboy pon deck! Song Credits: : Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus & Kevin Chukwuneye Akpewe Keep up to date here: http://www.empawaafrica.com/ https://www.instagram.com/empawaafrica/ https://twitter.com/emPawaAfrica Watch emPawa 100 Videos Here: https://bit.ly/31hURbD Watch emPawa Africa Exclusives Here https://bit.ly/2Mypea9 Watch emPawa Room Here: https://bit.ly/2XEcXFq Watch emPawa Live Here: https://bit.ly/2XLvj8z #Joeboy #AllForYou #LoveAndLight
Cast
Joeboy
Singer
You Might Also Like
LATEST 2025 AFROBEAT PARTY MIX25 AFROBEAT VIDEO MIX BY DJ WYTEE FT AYRA STARR/WIZKID/DAVIDO/#WITHYOU
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
AFROBEAT MIX 2024 NAIJA 💥 The Best and Latest Afrobeat Jams of 2024 💥 Ayra Starr, Burna Boy, Rema
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
Best Of Ruger Afrobeat Mix 2023
Davido - FEEL (Official Video)
AFROBEATS MIX 2025🔥AMAPIANO MIX 2025/BEST OF NAIJA HOT AFROBEAT PARTY MIX BY DJ WIZIBANTY #wizkid
Kizz Daniel - 4DAYZ (Official Video)
AMAPIANO 2022 VIDEO MIX | COSTA TITCH BIG FLEXA |HEMA WENA | AMAPIANO 2023 | AFROBEATS 2022 | NAIJA
Peruzzi - Mata (Official Video)
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
200 Gospel Songs Black Top Praise and Worship Songs Best Gospel Mix 2023
Comments
1 Comments