![DJ Neptune - Nobody (feat. Joeboy & Mr Eazi) [Lyric Video]](/_next/image?url=https%3A%2F%2Fpbcdnw.aoneroom.com%2Fimage%2F2024%2F10%2F24%2Fa57e77d5c389432370533a63be4d189d.jpg&w=3840&q=75)
DJ Neptune - Nobody (feat. Joeboy & Mr Eazi) [Lyric Video]
2021 · 2m
Synopsis
Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/Greatness2 Lyrics Tune in to the king of sounds and blues Greatness DJ Neptune Joe boy pon deck Nkàn to ba fé lo ma get sè kó ma lò bè a wó Body on check check check Atarò dò òmò you dey pepper dem a ah Toyin tomato causing gobé o Lepa jó pé pé ré pé jo wo ma sé me le sé ye I don’t wanna hear say I don’t wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don’t wanna hear say I don’t wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don’t wanna see you with Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No Don’t wanna see you with Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No It’s your boy Eazi, Zagadat Baby this your body no be here I tell you say you fine you no dey hear Me I no be dun di dun di I see you with Soji Soji Anyway me I no go care Na only you I dey want I swear So no waste time baby mà rò sé o ye Cos E be you I want, E be you I dey want o I go prove my love, I go give risk it all o a e e I don’t wanna hear say I don’t wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I don’t wanna hear say I don’t wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I don’t wanna see you with Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No Don’t wanna see you with Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody Nobody No Baddest Joe joe joe boy pon deck DJ Neptune, hit me The best of magic Sounds of Neptune Connect with DJ Neptune Twitter: https://www.twitter.com/deejayneptune Facebook: https://www.facebook.com/Deejayneptune Instagram: https://www.instagram.com/deejayneptune Site: http://www.djneptune.net Soundcloud: https://soundcloud.com/deejayneptune
Cast

DJ Neptune
Singer
You Might Also Like
Movie★ 7.12025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Movie★ 7.9AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
Movie★ 7.7Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
Movie★ 7.5Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
Movie★ 7.6Joeboy - Call (Visualizer)
Movie★ 7.7Flavour & Odumeje - WAR READY (Visualizer)
Movie★ 7.7REGGAE RIDDIMS MIX 2023 |ONE DROP REGGAE MIX [IRIE, ETANA, CECILE,ALAINE,CHRIS MARTIN....VDJ CRAVING
Movie★ 7.7Mercy Chinwo Greatest Hits - Top Christian Gospel Worship Songs
Movie★ 7.0Everybody Loves Christmas Song (Official Video) ft Dbanj, Falz and everybody loves Jenifa crew
Movie★ 7.1NO TURNING BACK II | GAISE BABA & LAWRENCE OYOR @LawrenceOyor
Movie★ 7.0WORSHIP GOSPEL MIX - DJ LYTA
Movie★ 7.3I AM LEGEND 2 - TRAILER (2025) Will Smith | Based on the Second Ending | TeaserPRO's Concept Version
Comments
1 Comments
![DJ Neptune - Nobody (feat. Joeboy & Mr Eazi) [Lyric Video]](/_next/image?url=https%3A%2F%2Fpbcdn.aoneroom.com%2Fimage%2F2024%2F10%2F24%2F11246b16cb51f9f00f4eee6b759ffa4a.jpg&w=3840&q=75)