
Ayra Starr - Rush
2022 · 3m
Synopsis
E dеy rush well well e bе much (E be much) Na God dey make my tap e dey rush Ayra Starr - Rush (Lyrics) » Descargar: » Apoyo Ayra Starr: https://www.instagram.com/ayrastarr/ https://twitter.com/ayrastarr https://www.facebook.com/starrayra (Letra): [Intro] Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa [Verse 1] Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dеy rush well well, e bе much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) [Post-Chorus] Pa-pa-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa [Verse 2] Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah) You never touch, you dey form papas (Yeah) Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane You might also like Munch (Feelin’ U) Ice Spice Poland Lil Yachty Heyy Lil Baby [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well
Cast
Ayra Starr
Singer
You Might Also Like
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Ayra Starr - Hot Body
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Tyla, Ayra Starr - Girl Next Door (Official Music Video)
Ayra Starr - Sability (Official Music Video)
Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)
omah lay songs - best
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
BEST OF AFROBEATS 2024 | AFROBEAT NAIJA MIX | DJ SILVER FT BURNA BOY,AYRA STARR,RUGER,REMA,LIBIANCA|
GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs
OLD SCHOOL RNB MIX 90s-2000s - R&B PARTY MIX HITS - Rihanna, Beyonce, Chris Brown, Alicia Keys
Comments
1 Comments